LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Di Lagos State Police Command don arrest one suspected armed thief, Abdullahi Zakari wey be 21-year-old man.
Di Anti-crime patrol team of di Ojo Police Division been arrest am for routine patrol on November, 30, 7:30 for evening along NEPA road, Alaba Rago Market, Ojo, Lagos state.
After dem ask am some questions, he confess say he dey thief for inside traffic for Alaba, Ojo, Iba and oda places.
Di Lagos state Commissioner of Police, CP Hakeem Odumosu, don tok make dem transfer di mater sharp sharp go Tactical Team make dem fit chuk eye for am well well.
Photo for here:
Ibadan woman don tok how thief enter her house carry her nak3d comot
