LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Di Commissioner for Education, Oyo state, AbdulRahman Abdu-Raheem, don tok say di news of man weh turn 2 students into yam na lie.
One man been don enter one chance after dem beat am up tok say he turn two students into yam for Bashorun, Ibadan, Oyo state.
Some youths been tok say di man change two girls to yam before dem start to beat am well well. Anoda gist be say di man head no too correct like dat.
Di Commissioner been go di school wey dem mention go confirm say no student don loss.
Dis na wetin di man tok:
”I don’t believe human beings could be turned into a yam, I was sent by gradma to drop the yams found in my possession and diapers to her children.
On getting to her house, the grandma also confirmed that she was the one that sent the man on an errand. She also confirmed that the man is a mentally deranged person.