• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home Celebrity

Nollywood actress, Ini Edo don welcome her baby girl wey anoda woman born give am

by Pidgin Odyssey
December 3, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Nollywood actress, Ini Edo don welcome her baby girl wey anoda woman born give am
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Naija pipo don gada on top Twitter to celebrate wit Nollywood actress, Ini Edo after she born baby girl from wetin dem call surrogacy. Surrogacy na when anoda woman go carry your baby from your egg and sperm, born am give you.

Di actress don dey trend for Twitter for 2 days now since di news of di baby wey dem born months before been go viral.

Dis na di first pikin weh di actress dey get and according to am, she use sperm robot because she no want any wahala wit any man.

Di actress been don marry American-based Businessman, Philip Ehiagwina for 2008 but di marriage been break without any pikin.

See di pics of Tweets for here:

12-year-old boy don die from wound after some students beat am up say he no gree join cult for Dowen college boarding house

Tags: Nollywood actressSurrogacy
Previous Post

Any man wey dey 35 years and above, get money, dey change woman everytime but never marry before dey follow like man join – Princess Shyngle

Next Post

Dowen College don close down for two days after one of deir students, Sylvester Oromoni die from alleged bullying

Pidgin Odyssey

Pidgin Odyssey

Next Post
Dowen College don close down for two days after one of deir students, Sylvester Oromoni die from alleged bullying

Dowen College don close down for two days after one of deir students, Sylvester Oromoni die from alleged bullying

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (580)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (18)

Recent.

WHY I STAB MY EX-LOVER

WHY I STAB MY EX-LOVER

May 17, 2022
FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

May 17, 2022
FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

May 17, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In