• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home Celebrity

Nigerian Navy don release Comedian Cute Abiola after he don spend weeks for detention

by Pidgin Parrot
December 4, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Nigerian Navy don release Comedian Cute Abiola after he don spend weeks for detention
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Di Nigerian Navy don release Actor and Instagram comedian, Cute Abiola wey also belong to di force after he spend over 2 weeks for custody.

Abiola been land for detention after he break some kain Navy rule for one comedy wey he do. Mr Macaroni been don come Twitter to tok say dem never see Cute Abiola after he go di Navy office for Navy Town, Lagos.

Any man wey dey 35 years and above, get money, dey change woman everytime but never marry before dey follow like man join – Princess Shyngle

For di statement wey Navy release on November 17, after social media been don dey choke after Cute Abiola miss, di Chief of Navy Staff been come tok say di comedian no dey miss say he dey for deir custody for offence wey he commit for social media.

For new gist wey Navy drop, dem tok say dem don release di comedian make he come serve him punishment.

Tags: Cute Abiola
Previous Post

I never do runs for my whole life – Relationship expert, Blessing Okoro (video)

Next Post

Nnamdi Kanu chief lawyer, Ifeanyi Ejiofor tok say Federal High court for Anambra don tell police to pay N50 million after dem burn down im house

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Nnamdi Kanu chief lawyer, Ifeanyi Ejiofor tok say Federal High court for Anambra don tell police to pay N50 million after dem burn down im house

Nnamdi Kanu chief lawyer, Ifeanyi Ejiofor tok say Federal High court for Anambra don tell police to pay N50 million after dem burn down im house

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In