LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One papa of two children don die after he fall from di roof of deir house as he dey do Christmas decoration.
Joe Cocco been fall from di roof of im house for Winsconsin as he been dey try set up di house for Christmas.
Di 31-year-old been break him neck according to doctors and he suppose dey use wheelchair before him matter come worse and he die Dec 6, leave im wife and 2 pikin.
Dis na wetin di family tok for di matter:
Nobody don die from Omicron variant yet – WHO

“Our hearts are stricken by the immensity of grief as we have lost an incredible husband, father, brother, son, and friend.
Our families have gained another guardian angel to watch over us during this unimaginable time.”