• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Dowen College: We never arrest any body yet – Nigerian Police

by Pidgin Odyssey
December 7, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Dowen College: We never arrest any body yet – Nigerian Police
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Di Lagos State Police Command don tok say dem never arrest anybody wey get hand for di death of Sylvester Oromoni, di Dowen college student wey die from beatings wey he allegedly collect from fellow students.

Di Spokesperson of di command, CSP Adekunle Ajisebutu, been tok say dem go send invitation letter give di school on December 6.

Dis na wetin he tok:

Dowen College don close down for two days after one of deir students, Sylvester Oromoni die from alleged bullying

“For now, and to the best of my knowledge, no arrest has been made, but investigation is ongoing.”

Di CSP tok say dem don start to look inside di matter even tho dem never come report am officially to di Force.

Tags: Child negligenceDowen collegeSylvester Oromoni
Previous Post

Ibadan woman don tok how thief enter her house carry her nak3d comot

Next Post

Aba residents dey cry after flood carry Nwigwe Junction for di state (video)

Pidgin Odyssey

Pidgin Odyssey

Next Post
Aba residents dey cry after flood carry Nwigwe Junction for di state (video)

Aba residents dey cry after flood carry Nwigwe Junction for di state (video)

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (580)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (18)

Recent.

WHY I STAB MY EX-LOVER

WHY I STAB MY EX-LOVER

May 17, 2022
FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

May 17, 2022
FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

May 17, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In