LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Naija afro beats singer, Burnaboy, don tok say he dey ready to pay £10,000 and even marry anybody wey fit bring Port Harcourt Bole and Fish for am inside London.
According to di music star, dem don give am all types of food like fried chips, salad and others for UK but na Port harcourt Bole and Fish he dey find.
How you fit take apply for di ₦250 Million giveaway wey Davido dey do give orphans