LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Bbnaija stars, Khafi and Gedoni Ekpata don finally open deir son, Malakai Ekpata face show di world.
Di two fine pipo been get deir pikin dis year for August and dem been dey cover I’m face everytime from public. Dem don finally open di boy face for deir Christmas cards.
[PHOTO]
Nicki Minaj don share ogbonge pictures with her hubby and pikin for Christmas

Khafi Kareem and Gedoni Ekpata na former housemates for di Big Brother Season 4 wey shele for 2019.
Di two been marry finally for December 2020 after di Covid-19 been don delay deir wedding.
