LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Nollywood actress, Princess Shyngle don tok wetin dey her mind on top Instagram about men wey don reach 35 years but never marry before.
Princess Shyngle tok say if di man dey do well and everything dey okay for am but e still dey change woman everyday like ‘pant’ den he be wetin dem dey call ‘bisexual’, wey mean say he dey follow sleep with man join. She follow tok say dos kind men dey like small small boys.
Dis na how she tok am:
“Any man I repeat any man who is doing good in life , is comfortable and in 35 above but not married or never been married but is constantly changing women every minute like pants is a bisexual man and is in love with a young man somewhere.
Most of y’all are the reason there is a lot of single women out there and y’all just using women as cover ups breaking their hearts and wasting their time. Yes I said it come and beat me, start living your truth and get out of that damn closet”.
Photo:
