LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One Naija woman don cast after she try to thief wrapper from one store for Lagos Island.
For di video wey dey online, di woman wey been wear better cloth been dey tell di sales girl abeg make she no cast am.
Di woman been don enter di store like say she wan buy something but di sales girl been notice say di woman get more plans until she catch am with wrapper for her bag.
For dis point, di woman been drop everything start to beg di sales girl make she no cast am.
Watch di video for here:
Suspected Yahoo yahoo person don cut woman ear as he dey try thief her baby for Ogun state