• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home Celebrity

Real Warri Pikin don share her hubby response after she tell am say she need am for oza room

by Pidgin Parrot
November 20, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Real Warri Pikin don share her hubby response after she tell am say she need am for oza room
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Comedienne Real Warri Pikin don share screenshots of her chat with hubby after she tell am say she need am for inner room.

She been share di screenshot as she been dey celebrate her hubby, Ikechukwu, on International Men’s Day.

She follow tok say she been vex for him after di response wey he give am after she mention oza room. Warri pikin also tok say di anger don subside as Ikechukwu don compensate her.

See deir chat below:

Olu of Warri and wife, Olori Atuwatse don celebrate deir wedding anniversary

Tags: Men's dayReal warri pikin
Previous Post

Sudan security forces don shoot 10 protesters as thousands dey protest against military coup

Next Post

Arrange your ways with Buhari make he fit do more things for South-east – Orji Uzo Kalu don tell Igbos

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Arrange your ways with Buhari make he fit do more things for South-east – Orji Uzo Kalu don tell Igbos

Arrange your ways with Buhari make he fit do more things for South-east - Orji Uzo Kalu don tell Igbos

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In