LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Former PSquare brothers, Paul and Peter Okoye don decide to drop deir wahala follow each oda for Instagram.
Dis one na after Paul wife, Anita Okoye been share video of her in-law, Peter, as he dey shop for her children for di United States.
For September 2017, di twin brothers been don seperate after Peter been send break up letter to deir lawyer.
Recent background check don show say di brothers don dey follow deir selves on Instagram again wey mean say dem fit don dey forgive each other since dem break up for 2017.
See di photos for here:
Young Naija girl don confess say she use jazz on her boyfriend and him friends confront her (video)

