• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Police don rescue kidnapped 80-year-old community leader for Kano State

by Pidgin Parrot
November 14, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Police don rescue kidnapped 80-year-old community leader for Kano State
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Di Kano State Police Command tok say dem don rescue an 80-year-old community leader, Alhaji Yusuf Nadabo, wey dem kidnap for Chiromawa town for Garun Mallam Local Government Area, Kano State.

Alhaji Nadabo wey be di owner of Chiromawa filling station na di Sarkin Noman Kano, di leader of Kano farmers. Di talk be say armed kidnappers been abduct di man for him filling station for Bakin Tasha area around 7:35PM on Friday, November 12.

Spokesperson of di Command, DSP Abdullahi Haruna Kiyawa, wey been confirm di rescue to newsmen tok say when dem collect di report, dem been start work sharp sharp.

Dis na how DSP Kiyawa tok am:

Kidnappers break in through roof, kidnap RCCG Pastor, female teacher for Calabar

“With combined efforts of local Vigilante and members of the community, the kidnappers were trailed and with sustained follow up, they released the victim unhurt on the same date at about 2020hrs and fled. More Puff Adder teams have been deployed and were directed to ensure the arrest of the culprits,”

Tags: Kano StatekidnappingPolice rescue
Previous Post

Naija woman wey been born twins after 17 years of marriage don born anoda set of twins again

Next Post

PSquare Peter and Paul Okoye don follow each other on top Instagram

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
PSquare Peter and Paul Okoye don follow each other on top Instagram

PSquare Peter and Paul Okoye don follow each other on top Instagram

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (235)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Full Winners List: BET Awards 2022

Full Winners List: BET Awards 2022

June 27, 2022
FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In