• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

Police don arrest two sea pirates for Akwa Ibom, recover four firearms and stolen engine boats

by Pidgin Parrot
November 10, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Police don arrest two sea pirates for Akwa Ibom, recover four firearms and stolen engine boats
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Di Akwa Ibom State Police Command don arrest two suspected sea pirates with gun and stolen engine boats.

Spokesperson of di Command, SP Odiko Macdon, been tok dis one for inside statement on Tuesday, November 9, say dem been arrest di suspects after some people complain say pirates dey Akwa Ibom State waterways.

Dis na how di SP tok am:

“The Commissioner of Police, Akwa Ibom State, CP Andrew Amiengheme commenced special tactical deployments to make the waterways safer. These deployments are beginning to yield positive results.

Relying on a robbery complaint on 6/11/2021 at about 11:45am, Operatives of Mbo Division, led by the DPO, SP John Abua, arrested one Ability Emmanuel Okpet a.k.a “Blacky” ‘m’ at Ibaka in Mbo L.G.A.

His confessions caused the DPO to lead a joint team of Police Operatives and the Nigerian Navy, Forward Operation Base, Ibaka to arrest one Joshua Ezekiel a.k.a “Gogo” m’ of Andoni L.G.A, Rivers State, but residing at Esuk Ewang in Mbo L.G.A.”

During di interrogation, di suspects been confess to di crime before dem carry police go show where dem hide deir locally made barrel guns. Police been follow recover three stolen 9.9HP Suzuki Outboard Engines, one 40HP Yamaha Outboard Engine, one itel phone and two bottles of concoction.

Di Police Public Relations Officer don tok say even as dem dey find di oda gang members, dem go charge dis ones to court once investigation finish.

Police don arrest serial ATM fraudster for Delta

Tags: Akwa Ibom waterwaysPirates
Previous Post

Pastor Taiwo Odukoya wife, Nomthi, don die after fight with cancer

Next Post

Lady in shock after caterer wan jakpa with fried meat and fish wey dem suppose give guests (photos)

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Lady in shock after caterer wan jakpa with fried meat and fish wey dem suppose give guests (photos)

Lady in shock after caterer wan jakpa with fried meat and fish wey dem suppose give guests (photos)

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In