LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Nigerian medical doctor, Olufunmilayo, don tok say e no get any medicine weda na oil or cream wey fit grow di male something.
For di official twitter handle of di doctor, he follow tok say di penis dey stop growth when di man turn 21.
Dis na di tweets:
Man penis don rot after snake bite am for toilet

