LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One man don come twitter to rant after he send MacBook pro from London only for di receiver to see doll inside when he open am for Naija.
Di man tok say he buy di laptop for over 700,000 Naira and he been send am to Nigeria through UPS.

Di man follow tok say Nigeria Customs bill am 55,000 Naira to clear di package nut as he open am, he see doll inside instead of laptop wey dem put.

Dis na screenshots of di tweets:



