LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Minister of Works and Housing, Mr Babatunde Fashola don tok say Federal Government go begin to dey sell houses under National Mass Housing Programme from N7.2 million naira.
Fashola been tok dis one on Friday, November 12,during di unveiling of di online portal for di housing scheme inside Abuja.
Di Minister wey been tok say houses dey across states of di federation and di FCT follow tok say, di highest selling price na N16.19 million. He follow tok say over 5,000 houses dey for different stages of completion.
Dis na how Mr Fashola tok am:
We don share N58 Billion to di less privileged in 2 months – FG
“This is the first time we have a platform that every Nigerian has access to. This provides an opportunity for all Nigerians to apply and ensure a fair process of allocation.”