• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

Boko Haram don release videos of four abducted victims (Video)

by Pidgin Parrot
November 22, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Boko Haram don release videos of four abducted victims (Video)
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Boko Haram terror group don release videos of four men for Borno State and Yobe State.

For short videos wey dey for FB, di men been tok dia name, wia dem been dey work, di day wey dem abduct dem and di place wey dem abduct dem.

Di victims na UNICEF staff, Federal Road Safety Corps (FRSC) officer, poultry farmer and former bank staff.

Dis na wetin di victims tok:,

1. Salamalikum. My name Imranu Mohammed Askira, I am a poultry farmer and a contract staff with NDA. Soldiers of Kalifa abducted us between Buratai and Buni Yadi on the 21/11/2021. As I am talking now, I am together with them.

2: Salamalikum. My name is Zakariya Ajikime. I work with UNICEF. We left Maiduguri to Damboa and I was abducted between Sabon gari and Wajoroko on the 3/10/2021 and I am still in their custody as I speak now today, 21/11/2021.

Salamalikum. My name is Mohammed Askira. I worked with Premier Commercial Bank in Maiduguri before. The soldiers of Khalifa abducted us on the 6/11/2021 between Buratai and Buni Yadi today, 21/11/2021. We are still together with them. 

Salamalikum. My name is Yusuf Nasiru. I work with Road Safety. I left Kano travelling to Maiduguri and was abducted on the 2/11/2021. Today, 21/11/2021, I am still together with them. 

Watch di full video for here:

Lagos State police command don smash 482 bikes wey dem seize from traffic offenders

Tags: AbductionBoko HaramBorno stateInsurgencyNigeriaYobe state
Previous Post

Veteran Naija actor Baba Suwe don die at 63 years

Next Post

Davido tok say he go make sure say dem no divert di N250 million donation for orphanges

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Davido tok say he go make sure say dem no divert di N250 million donation for orphanges

Davido tok say he go make sure say dem no divert di N250 million donation for orphanges

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In