• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

Amotekun don arrest 18 suspected bandits with over 500 weapons for Ondo (photos)

by Pidgin Parrot
November 6, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Amotekun don arrest 18 suspected bandits with over 500 weapons for Ondo (photos)
327
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Operatives of di Ondo State Security Network wey be Amotekun Corps don arrest 18 suspected bandits from Katsina State.

Di suspected bandits been dey travel for inside three Hummer buses before men of di Amotekun Corps together with police been catch one bus and di two others escape.

Di Commander of di Ondo Amotekun Corps, Chief Adetunji Adeleye, wey been confirm di operation tok say di driver of one of di drivers been jam three barricades before dem catch one of dem near Ondo town.

Di Commander tok say dem find guns for inside bags of tiger nuts. Over 500 daggers, cutlasses, swords and oda dangerous weapons been dey under di seats of di bus.

Di conductor of di bus wey been no mention him name tok say na for Katsina dem load di bus and dem been dey go Ondo State.

[Photo]

Police don arrest mother and son after dem allegedly kill deir neighbor for Ogun State (photos)

Tags: AmotekunBanditsOndo State
Previous Post

Alaafin of Oyo estranged wife, Queen Ola, don share new photos for her birthday

Next Post

Tonto Dikeh Ex-husband, Olakunle Churchill don share fine pictures with him son, Omoniyi

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Tonto Dikeh Ex-husband, Olakunle Churchill don share fine pictures with him son, Omoniyi

Tonto Dikeh Ex-husband, Olakunle Churchill don share fine pictures with him son, Omoniyi

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (630)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

August 8, 2022
Gunmen kill four policemen for Imo state

Gunmen kill four policemen for Imo state

August 6, 2022
Gunmen attack and kill Osun NURTW official

Gunmen attack and kill Osun NURTW official

August 6, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In