LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Apostle Peter Tom Udofia, di General Overseer of Way of Salvation Church of Jesus Christ, Calabar, don enter dragging after he marry church chorister wey be 18 years old.
Di 63-year-old pastor been marry Sister Blessing Jeremiah Esu for Ikot Akpang Ikpong, Abak Local Government Area, Akwa Ibok State. Di marriage been shele on di 18th of October, 2021.

One month after di wedding, people been start to tok say di girl na just 18 years old and she been dey sing for him church choir before he marry am.
Others been blast am sa he go marry again after he don already get wife.
See some of di posts for here:
Naija Girl don scatter everywia with all As for WAEC exam


