LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One angry mama don drag her pikin school after her 3-year-old daughter carry swollen leg come back from school.
Di 3-year-old been come back with plenty cane marks for her legs. She been follow get fever so tey dem go buy her drugs.
One twitter user wey sabi di family well well been share di photos online along with di drugs wey dem buy give di girl.
See di photos below:
See di only female graduate for ABU’s 2020 Electrical Engineering department






