• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home Lifestyle Health

20-year-old daughter don carry her mama doctor go court say he no suppose allow make dem born her

by Pidgin Parrot
November 25, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
20-year-old daughter don carry her mama doctor go court say he no suppose allow make dem born her
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

One woman dey carry her doctor go court after he help make dem born her.

20-year-old Eve Toombes, from Skegness, Lincolnshire, England, tok say she been no suppose born and she don sue her mama doctor for millions of pounds.

Di para-showjumping star, been carry one sickness wey dem dey call “spina bifida” born. Dis na when di spine and di spinal cord no go develop for di womb come cause space for di spine.

Even with dis condition, Evie don get big face for showjumping, wey she dey compete against both people wey dey disabled and people wey dey able-bodied.

Evie don also appear for ITV show ‘Hidden disabilities: What’s The Truth?’ and she been don also meet British prince Harry and Meghan Markle when she been win Inspiration Young Person award for di Well-child charity event, 2018.

Upon all dis one, Evie tok say her mama doctor, Dr Philip Mitchell na di cause of her wahala after he fail to tell her mama make she take some kind medicine wey for help her pregnancy before she carry belle.

Loved ones don gather to pay last respect give Dora Akunyili husband, Dr Chike Akunyili (photos)

Dr Mitchell on him side tok say he been give Mrs Toombes “reasonable advice”. Di High Court been follow hear say 50-year-old Mrs Toombes been don visit Dr Mitchell for Hawthorn Medical Practice for Skegness to tell am say she for like born her first pikin for February 2001.

Evie lawayer, Susan Rodway QC, been tell court say Mrs Toombes been wan get pikin as he mama and papa been don quick die.

Dis na how di lawyer tok am:

 “This was a very precious decision to start a family because she herself had lost her parents when she was young. They had been refraining from sexual intercourse until after they had received advice at this consultation.”

Di court been follow hear say Evie go need wheelchair as she dey old on top say she dey suffer from bladder and bowel wahala.

Tags: Birth defectSpina bifida
Previous Post

Loved ones don gather to pay last respect give Dora Akunyili husband, Dr Chike Akunyili (photos)

Next Post

Some wives for happy well well if to say Bible keep woman as head of di husband – Pastor Mike Bamiloye

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Some wives for happy well well if to say Bible keep woman as head of di husband – Pastor Mike Bamiloye

Some wives for happy well well if to say Bible keep woman as head of di husband - Pastor Mike Bamiloye

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In