• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

16-year-old girl wey tok say her papa rape her for Port Harcourt say na evil spirit do make she tok am

by Pidgin Odyssey
November 25, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
16-year-old girl wey tok say her papa rape her for Port Harcourt say na evil spirit do make she tok am
325
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

One 16-year-old girl wey been tok say her papa dey rape her Port Harcourt, Rivers state don deny say no be she tok am, say na evil spirit do make she tok am.

According to human rights group, Centre for Basic Protection and Accountability, di teenager been go report her papa give Chief Security Officer of Nkpolu-Oroworukwo Mile 3 Diobu, Comrade agodstime Ihunwo, on Tuesday, November 22, say he been dey rape her.

Upon all dis one, she been change mouth for Human Rights Desk, Rivers State Police Headquarters, Moscow road, wia she been tell di investigators say na evil spirit do make she lie on top her papa.

Dis na di Human Rights group statement:

“Centre for Basic Rights Protection And Accountability Campaign was contacted upon her complain to the Chief Security Officer of Nkpolu Oroworukwo, Mile 3 Diobu, PortHarcourt.

Members Of Centre for Basic Rights Protection And Accountability Campaign and members of the community vigilance group took the 16 year old girl and her father to the Human Rights desk at Rivers State Police headquarters, Moscow road, Port Harcourt.

After she tok say everything we she say na lie, dem been don give her papa bail.

Delta State Police don arrest man after he rape two teenage sisters, impregnate one of them (photos)

Tags: 16-year-oldRape accusation
Previous Post

Some wives for happy well well if to say Bible keep woman as head of di husband – Pastor Mike Bamiloye

Next Post

Nigerian Super Eagles go camp inside Nigeria for Afcon – Gernot Rohr

Pidgin Odyssey

Pidgin Odyssey

Next Post
Nigerian Super Eagles go camp inside Nigeria for Afcon – Gernot Rohr

Nigerian Super Eagles go camp inside Nigeria for Afcon - Gernot Rohr

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (580)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (18)

Recent.

WHY I STAB MY EX-LOVER

WHY I STAB MY EX-LOVER

May 17, 2022
FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

May 17, 2022
FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

May 17, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In