LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One new kid wey dem dey call Mini Shaggi wey dey act like Broda Shaggi don join dey do comedy. Di kid been meet with Shaggi and two of dem dey totori people wella.
Fans don dey tok say di boy go become anoda star as di two of dem don ready to drop new skit for deir fans.
Facebook user, Elufowora Eluyemi Lateef, been tell everybody say na like 2 months ago dem discover di boy and say di boy happy wella to see him bigger version, Broda Shaggi.
He been share video of dem two as dem dey do skit. Full video for here:
See wetin some fans tok:
Bamgboye Adeniyi Emmanuel:
“The boy should carve a niche for himself.. He can’t be more original than Shaggy himself.”
Itafa Olayemi Olaboye:
“Talents full naija.”
Toyyeb Olatunde Versatile:
“What a sudden Adopted child.”
Lawrence Dlaw Hassan:
“Olohun I still dey regret say I go school. Ifa calculate all the money wey I spend to acquire this BSC we dey inside my wardrobe so. I for don arrange the money go spend am on top skit. Ajayyyyyyyyy. I for don blo bayi.”
Arakunrin Akerele Ayodeji:
“Na God sabi way wey person go follow las laz….good one for Shaggi.”