LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Nsikak Joshua Okon na di JSS3 Student of Government Technical College, Ewet, wey use locally sourced materials like syringe take build excavator wey fit carry tings set drop am.
Di young boy wey dey live with him parents for Urua Ekpa, Akwa Ibom State, na from Ekparaqua, Oruk Anam LGA, Akwa Ibom State for Naija.
One Facebook user, Abasifreke Thompson wey been discover di boy for mechanic workshop been come tell di tori for ontop Facebook with videos.
Na like this he tok am:
” I believe if this dream and innovation receives your support, he can get to live out his dreams and also drive a massive technological development.
I see a great future in him”
Watch di Full Video for here:
N200k Reward for wanted man wey thief iPhone 13 Pro Max from female entrepreneur (video)