• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home BBNaija

“I sometimes miss my old body… I wish I had taken more photos naked” – T.Boss

by Pidgin Parrot
October 31, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
“I sometimes miss my old body… I wish I had taken more photos naked” – T.Boss
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

BBNaija Star, T.Boss been come Instagram to tok how motherhood don change her body. She tok say after she born her pikin her body change and sometimes she no dey recognize herself.

She follow tok say she go like say she still like as her body dey but e go be lie. She come tok say she miss her old body wey been dey “sexy” and “banging. T.Boss follow tok say she wish say she been snap plenty photos then.

Dis na how she write am for Instagram:

My husband fit waka di whole world but he go still come back wia di heart belong – Churchill wife response on if her husband dey cheat

“Motherhood: Everything’s different on these streets these days. Some days I don’t even recognize myself. I wanna say that I love my new body but that wouldn’t be entirely true- we struggle with so many changes and whilst I do realize that this change had to come for me to feel the Joy & Live which I feel- I sometimes miss my old body.
Damnnnn I was Sexy. My Body was Banging.

I just wish I had taken more photos naked. However since I can’t diet because I love food too much & I haven’t found a slimming tea that’s pleasant to the taste and actually works I have decided to Exercise and I found that Boxing does it for me. It’s an overall physical & mental workout and it makes me feel super Amazing. Looking forward to when I would Look Great again”.

Tags: BBNaija housemateT.Boss
Previous Post

Watch di trending video of Primary School pupils wey dey sing Nigerian National Anthem for inside flood

Next Post

Prophet Jeremiah Fufeyin wife don ‘faint’ after her husband gift her N20 million on her birthday [Video]

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Prophet Jeremiah Fufeyin wife don ‘faint’ after her husband gift her N20 million on her birthday [Video]

Prophet Jeremiah Fufeyin wife don 'faint' after her husband gift her N20 million on her birthday [Video]

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (630)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

August 8, 2022
Gunmen kill four policemen for Imo state

Gunmen kill four policemen for Imo state

August 6, 2022
Gunmen attack and kill Osun NURTW official

Gunmen attack and kill Osun NURTW official

August 6, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In