• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

I dey comot from office May 29, 2023 – Buhari don warn campaigners wey dey extend him tenure date

by Pidgin Parrot
October 30, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
I dey comot from office May 29, 2023 – Buhari don warn campaigners wey dey extend him tenure date
328
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

President Buhari don talk say he go dey comot from office by May 29, 2023 and he don warn people wey dey campaign say make he stay longer to stop am.

Oga Presido been tok dis one for one meeting for Makkah with some Naija people for Saudi Arabia where he been visit.

Dis na Oga Presido words:

“I swore by the Holy Qur’an that I will serve in accordance with the constitution and leave when my time is up. No “Tazarce’’ (tenure extension). I don’t want anybody to start talking about and campaigning for unconstitutional extension. I will not accept that.”

President Buhari follow tok say he like as dem dey use technology take do di nation elections. He tok say di card reader and electronic register na answered prayers for am as dem been don cheat am for di last three elections wey he been contest.

Dis na him exact words:

“After the third so-called defeat, I said, ‘God Dey’. My opponents laughed at me but God answered my prayers by bringing in technology. At that point, nobody can steal their votes or buy them,”

Oga Presido been pass from mosque come back and he tok say he go continue to follow di constitution and he go make sure say all di ministers dey do di same. He follow tok say for di 18 months wey he get as president, he go do anything wey he fit do make life better for Nigerians and di kontri.

Di President follow congratulate di Naija people for outside di kontri wey dey fly our flag follow tok say make people carry how di kontri been dey for 2015 compare with now wey e don better.

Oga Presido follow tell di Naija people for Saudi Arabia make dem respect di laws and make sure say dem no do anything to spoil di reationship wey Naija get with Saudi Arabia.

Vice President Yemi Osinbajo and Bola Tinubu don meet for Abuja (photos)

Tags: President Buhari
Previous Post

Police don arrest mother and son after dem allegedly kill deir neighbor for Ogun State (photos)

Next Post

Actor Yul Edochie and him wife don celebrate deir 17th wedding anniversary

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Actor Yul Edochie and him wife don celebrate deir 17th wedding anniversary

Actor Yul Edochie and him wife don celebrate deir 17th wedding anniversary

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (630)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

August 8, 2022
Gunmen kill four policemen for Imo state

Gunmen kill four policemen for Imo state

August 6, 2022
Gunmen attack and kill Osun NURTW official

Gunmen attack and kill Osun NURTW official

August 6, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In