• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Young Naija woman don give 7-year-old boy sandals after he been dey use nylon tie him own sandals

by Pidgin Odyssey
August 11, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Young Naija woman don give 7-year-old boy sandals after he been dey use nylon tie him own sandals
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

One kind woman don surprise one 7-year-old pupil wey been dey wear shoe wey dey use nylon construct.

Di lady, Osarugue Solomon, wey been see di boy been buy am new shoes follow buy for di oda pupils dem too. Osarugue been don talk with di boy and di boy say he dey live with him grandma wey been no fit buy him shoe as she no get money.

Woman wey born 4 children at once don use over N168k to buy school uniform

See wetin Osarugue talk for LinkedIn:

“I believe children can learn well if their primary basic needs are met.

To me, I am just being a channel and hope for others to get inspired.

According to a wise saying, ‘It is not about how much you have, but your heart to add.

This is my journey and I am so excited about it.”

The lady talk say to get good shoes for school na right of di child. She also get NGO and dis na wetin she yarn about am on Twitter:

“We normally give out 50 uniforms and 50 sandals to selected pupils with bad uniforms and those without shoes. I later increased the number to 70 due to large number of children without shoes I all the schools”

Previous Post

Di woman wey leave her husband go marry her pastor don chuk mouth for di matter

Next Post

See video of di Naija policeman wey dey dance as he dey control traffic for Abuja

Pidgin Odyssey

Pidgin Odyssey

Next Post
See video of di Naija policeman wey dey dance as he dey control traffic for Abuja

See video of di Naija policeman wey dey dance as he dey control traffic for Abuja

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (585)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (19)

Recent.

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

May 18, 2022
TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

May 18, 2022
2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

May 18, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In