LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Davido DJ, ECool na new daddy as he don get baby with him partner.
For post wey he share for him Instagram, ECool talk say he been dey think say na man he be before him partner born. He talk say him eye don clear since when he enter di delivery room and na from that time he know say na only man wey don see woman dey born pikin be real man. He talk say women strength no be here.
See him post for here:
Pregnant Cardi B don show us her Birkin bag collections