• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home Lifestyle

Yeni Kuti don share video of King’s College boys as dem dey beat their juniors

by Pidgin Parrot
August 10, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Yeni Kuti don share video of King’s College boys as dem dey beat their juniors
325
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

For one video wey Yeni Kuti share, we don see some King’s College boys as dem dey bully junior boys. She talk say na student of di school wey take di video as he don dey complain say dem dey bully am.

For di video, senior students been dey slap di junior ones plenty times and wetin even confuse Yeni be say everybody talk say na normal thing. She say e no suppose normal.

Yeni don call on authorities make dem do something on top di bullying matter for Nigerian schools.

See how she talk everything :

JSS 2 Student don stab school prefect for Calabar after he tell am make he comot wrong socks

Watch di video here:

View this post on Instagram

A post shared by Lindaikejiblog (@lindaikejiblogofficial)

Previous Post

Sijibomi Ogundele don change di life of pregnant woman wey dey hawk for street

Next Post

Remember di little boy wey go pose for person wedding picture for 2017? See am now (photos)

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Remember di little boy wey go pose for person wedding picture for 2017? See am now (photos)

Remember di little boy wey go pose for person wedding picture for 2017? See am now (photos)

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (234)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022
TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

June 10, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In