LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
NFL star, Tyreek Hill and Usain Bolt don ready to see who be di fastest runner with di Jamaican Bolt medal as reward.
Di Kansas City Chiefs wide receiver been don challenge di Jamaican world record holder to run last month. He been talk male dem run 40 meters but di eighth time Olympic champion been talk make e be 70 meters make e better for everybody.
Bolt talk say because he tall, he go slow small once di race start but once he balance well, no body go near am.
This na wetin Usain Bolt talk:
Tokyo Olympics: FG go dey give medalists $15,000
“It’s because I’m tall, so it takes me a while to get into a running.
If I can get in shape, I’ve proven already that if I really warm up and get ready to go, I can run fast.”