LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One picture wey soldier dey collect treatment through drip from him colleagues don go viral.
The picture don show di sick soldier as he dey lie down on top bed, wey dey on top tree branches, while he dey collect di drip wey dem hang for on top tree.
Naija gallant soldier wey wound for duty dey find help
Di photo don cause make so many people talk plenty things as per how military people dey even survive.