• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Tokyo Olympics: FG go dey give medalists $15,000

by Pidgin Odyssey
August 4, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Tokyo Olympics: FG go dey give medalists $15,000
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Di Federal government of Nigeria don talk say dem go dey give money to people wey win medal for di Tokyo Olympics. Dem talk say e go be $15,000 for gold, $10,000 for silver and $7,500 for bronze.

Simon Ebohdjaiye, di Director, Federation and Elite Athletes Department (FEAD), Federal Ministry of Youth and Sports Development been talk dis one on Tuesday for Tokyo.

Simon talk say dis one na better wey pass wetin di government been dey give before. Before, gold been dey collect $5000, silver been dey collect $3000, bronze been dey collect $2000.

Belarus athlete no gree go back her countri after the Tokyo Olympics

The director talk say di federal government wan show everybody say dem go dey reward people wey do di countries well.

Di first people wey go collect dis money na Blessing Oborududu and Ese Brume after dem win Silver and Bronze respectively.

Tags: Federal government of NigeriaMedalistsTokyo Olympics
Previous Post

Trending photo of sick Naija Soldier wey dey collect drip on top bed wey dem balance for wood

Next Post

See pictures from Buhari daughter-in-law bridal shower

Pidgin Odyssey

Pidgin Odyssey

Next Post
See pictures from Buhari daughter-in-law bridal shower

See pictures from Buhari daughter-in-law bridal shower

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (231)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (602)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (20)

Recent.

56 YEAR OLD EVANGELIST EUCHARIA ANUNOBI DEY CRY OUT, SAY SHE WANT MAN WEY GO MARRY AM

56 YEAR OLD EVANGELIST EUCHARIA ANUNOBI DEY CRY OUT, SAY SHE WANT MAN WEY GO MARRY AM

May 24, 2022
OBASANJO MEET THREE PDP GOV FOR DI BACK OF CLOSE DOOR

OBASANJO MEET THREE PDP GOV FOR DI BACK OF CLOSE DOOR

May 24, 2022
CHARGES ON TOP NNAMDI KANU HEAD AND CHARGES WEY THEM REMOVE.

BREAKING: KILL KILL FOR S’EAST MUST TO STOP — NNAMDI KANU TALK

May 24, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In