• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Thunder don strike 550 sheeps for on top mountain

by Pidgin Parrot
August 22, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Thunder don strike 550 sheeps for on top mountain
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

People wey dey live for Southern Georgia been don shock when thunder been strike over 500 sheeps to death as dem dey chop on top mountain.

According to news reports, Nikolay Levanov, wey get di sheep been don receive call from di sheep help say thunder don strike him sheeps oh.

Luckily, di sheep help been no die, he Ben just lose consciousness and he don recover. For di footage wey we don see, plenty sheep wey don die full ground everywhere.

2-year-old South African girls don die after dem lock dem inside house with burning candle

Levanov and oda people wey get sheep don beg Georgian authorities make dem help dem find something for dem make dem take hold body but di government talk say dey hats make sure say na di lightening kill di sheeps dem.

Di Deputy mayor of Ninotsminda, Alexander Mikeladze, talk say dis na di first time dem dey hear dis kind wahala say thunder fit strike sheep. He talk say dem go help di farmers but dey go first make sure say na di lightening kill dem.

Buhari been no fit chop after dem kill Muslim travellers for Jos- Isa Pantami

Unto say dem no go fit carry di sheep come down from di mountain, dey go put fire burn dem for deir.

Previous Post

US Court don sentence Naija man to 51 months in prison for fraud

Next Post

BBNaija Neo don surprise Vee with boat cruise dinner for her birthday

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
BBNaija Neo don surprise Vee with boat cruise dinner for her birthday

BBNaija Neo don surprise Vee with boat cruise dinner for her birthday

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (235)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Full Winners List: BET Awards 2022

Full Winners List: BET Awards 2022

July 1, 2022
FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In