LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One young lady, Adejoke Lasisi, don honor Ooni of Ife, Adeyeye Enitan Ogunwusi with him picture for frame wey she take empty sachet water do.
As she dey give Oba di gift,di lady talk say na better work she and her team do before everything comot well. Plenty people wey see di gift talk say she try well well.
For the lady post on Wednesday, July 28th, di lady talk say she carry ogbonge gift come for Ooni when she realise say, he wan honor her as one of di ambassadors for Southwest.
Adejoke talk say as she give Ooni di gift, he been dey touch am dey admire am well well.
See wetin some people talk:
BBNaija star, Ozo, don collect house as birthday gift from him fans (video)
Mandy Ro:
“Beautiful work, it’s amazing.”
Stella Alao:
“This is so creative and beautiful. Well-done sis.”
Kunle Awotiku:
“Well said. So beautiful.”