LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One woman don share video where she show di wounds wey her boyfriend give am.
The woman been don carry better cut for her forearm, upper arm and chest escape. As she de cry, she dey talk say “My boyfriend did this to me.”
Instagram users don chuk mouth for di domestic violence palava and dey don tell her make she leave di man as dem never marry.
See as this old man thief laptop, hide am for him pant
Watch di full video for here: