LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
We don see one video of one University graduate friends wey dey celebrate with am. Dem been dey shout dey spray clean N100 notes for him papa face for deir house.
Instagram users talk say he dey lucky say he get those kind friends as their own friends been pour dem water as dem graduate.
Dem been spray money till e cover di whole floor and Naija people dey wish say dem fit get friends wey yo support dem like that.
See di video for here:
This man don scatter everywia after he get PhD for 75, Masters for 67 and BSc for 64 years