LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
South African man wey be George Ayisi-Boateng don show us say learning no get particular age. He been get him Bachelor’s degree for 64 years, MBA for 67 and plenty people dey look up to am.
Everybody don dey celebrate di septuagenarian after he cast for Facebook and LinkedIn.
Di PhD na from di University of Witwatersrand, South Africa and na for 75 years Ayisi-Boateng collect am out for bag.
Na one Olumide Olusanya, been carry this tori come Facebook and this na wetin he talk:
“His name is Dr George Ayisi-Boateng PhD. Bachelor’s Degree at 64 years and MBA at 67 years.
This week at 75 years, graduated with a PhD from the University of Witwatersrand, South Africa. Learning has no limit and so is success!”
See Ayisi-Boateng picture wey Olusanya share:
Naija student shock as he see him friend body for Anatomy class