• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Super eagles don drop 7 places for di latest FIFA Ranking

by Pidgin Parrot
August 13, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Super eagles don drop 7 places for di latest FIFA Ranking
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Di Super Eagles of our Naija don drop seven places for di latest FIFA /Coca-Cola world ranking wey dem release on Thursday, August 12th.

FIFA been publish di result for deir official website and e don show say Naija na now 34th for di whole world and 5th for Africa. Dis one dey come after Nigeria been lose 2 out of deir last 3 matches.

Liberia been don climb for di list come 150, Central Africa Republic and Cape Verde been drop to 123rd and 77th positions respectively.

Di Teranga Lions of Senegal still found ground as di number 1 team and di 21st for di world while Tunisia dey for di 2nd place for Africa and 28th for di whole world.

Tokyo Olympics: Team Nigeria don collect another medal

Algeria been climb 12 places to be 3rd for Africa and 30th for di while world while Morroco be 4th for Africa and 32nd for di whole world.

For di whole world, Belgium still dey for di 1st place, Brazil for di 2nd, France for di 3rd, England for di Fourth and Euro 2020 winners, Italy for di 5th.

Previous Post

Cannibal teacher wey been kill him boyfriend chop don stand trial for Germany

Next Post

Tinubu don visit Buhari for London with Walking Stick

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Tinubu don visit Buhari for London with Walking Stick

Tinubu don visit Buhari for London with Walking Stick

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (235)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Full Winners List: BET Awards 2022

Full Winners List: BET Awards 2022

June 27, 2022
FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In