LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One staff of di Kaduna Electricity Distribution, Yakubu Garkuwan Kumo, don collect better beating from di sons of one retired soldier after he been wan cut di light for deir house.
According to one person wey sabi di KEDC staff, di man been don go di area to collect bill on Monday, August 16th, 2021 and by di time he reach di house to collect di bill, dem no gree pay.
As dem no pay, Yakubu been don climb di ladder to go disconnect di light but di soldier sons been pull am down come dey beat am with deir hand and stick.
Watch di video for here:
This woman don share wound wey she get after her man beat her (video)