LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Singer Ladipo Eso wey him popular name be Ladipoe, don get new addition.
Di ‘Feeling’ crooner wey dey signed to Mavin Records been share di goodnews on him instag page yesterday evening, August 11th, 2021. He been share video of himself as he dey hold his baby and dis na wetin he write:
“My second NO. 1 this year”
Congratulations Ladipoe!
Watch di video for here:
Imade Adeleke don follow attend di birthday of her papa, Davido lawyer son, see cute pics