LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
A Panamanian-registered ship been break into 2 on Thursday, August 12th but no body die according to di Japan Coast Guard for deir statement.
Di ship been break into two before e begin dey leak oil but di 31 people on board been dey alright.
Di ship wey been even dey complete one trip from Thailand before dis one come happen. Di ship still manage drive small but because of di bad weather, e come stop about 4 kilometers (2.4 miles) from di port.
Later in di day, di oda side of di boat wey been don enter water been comot come and dem never carry any of dem yet. Coast guards dey use patrol boats monitor di vessel closely.
See di pictures of di ship :
Naija man and him mama don die for accident as dem dey go hospital check up