LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Shatta Wale baby mama, Shatta Michy, dey find who wan give her sperm make she fit get her 2nd pikin.
For her snapchat, Michy follow talk say she no dey find baby daddy, say na only sperm. She follow get long list of things wey di man gats get to fit donate im sperm.
According to her, di donor gats dey tall, get high IQ score, hazel brown eyes, with blood group of O+ among others.
Yahoo boy wey we take dey see front e reach your turn you go carry belle – Naija woman cry