LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One Naija policeman, Emmanuel Kopwal don collect praises as he don dey dance as he dey control plenty traffic for Abuja, Nigeria.
People wey dey follow this road talk say di traffic warden no dey carry last and he dey do make everybodi happel well well.
Di officer don collect plenty awards as him show body dey do make body sweet motorists well well. Na Tunde Ednut share dis one for Instagram.
Di man talk say he dey smart so him Oga no get wahala with am for di job and some awards wey he don collect na from British Commission and Red Cross. Emmanuel talk say some times motor people go park to watch am.
See di video here:
Popular police officer, Aliyu Giwa, don thank God as he survive 2 accidents for one day