LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One picture don go viral online and na picture of inside US military aircraft wey dey evacuate Afghans from their country capital to Qatar for refuge.
Since Afghanistan been fall enter di hand of di Taliban fully, Kabul residents don dey find how dem wan take comot for di countri weda na by road or air.