• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

“Phones are not allowed” na wetin dey for Buhari son, Yusuf, wedding lunch invite for Presidential Villa

by Pidgin Odyssey
August 22, 2021
Reading Time: 1 min read
0
“Phones are not allowed” na wetin dey for Buhari son, Yusuf, wedding lunch invite for Presidential Villa
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

According to di post wey dey viral for socal media, di newly wedded president son, Yusuf Buhari wedding lunch invite been get a ‘no phones allowed’ policy, wey mean say you no fit carry phone come.

Dis thing been vex one of di attendees na why dem post am for social media. Di event dey for di banquet hall of di Presidential Villa, Abuja.

First photos and video from di wedding dinner of President Buhari son, Yusuf

Upon say dem talk say ‘no phones’, people been still dey use their phones as we don see photos and videos from di event.

Previous Post

BBNaija Arin: I no get piercings for my breast and vagina

Next Post

200 level Taraba University female student don die for hostel after she complain of headache and catarrh

Pidgin Odyssey

Pidgin Odyssey

Next Post
200 level Taraba University female student don die for hostel after she complain of headache and catarrh

200 level Taraba University female student don die for hostel after she complain of headache and catarrh

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (585)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (19)

Recent.

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

May 18, 2022
TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

May 18, 2022
2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

May 18, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In