• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home Celebrity

Pay me before you insult me- Apostle Suleman (video)

by Pidgin Parrot
August 3, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Pay me before you insult me- Apostle Suleman (video)
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Apostle Johnson Suleman don tell bloggers and YouTubers wey dey insult am online, make dem dey pay am.

Di General Overseer of Omega Fire Ministers for one message wey he dey preach for him church headquarter, been talk say, he don notice say di fastest way wey people dey take get traffic to their sites na to dey abuse pastors.

Apostle Suleman talk say any pastor wey media fit bring down no be true man of God. He follow talk say everybody get green light to insult am as long as dem come pay.

He talk say those wey dey insult am without paying fit collect court summon even if dem no dey Nigeria but through their countries embassies.

Watch di video for here:

This woman don share wound wey she get after her man beat her (video)

View this post on Instagram

A post shared by Lindaikejiblog (@lindaikejiblogofficial)

Tags: Apostle Suleman
Previous Post

This woman don share wound wey she get after her man beat her (video)

Next Post

Bill Gates and him wife, Melinda Gates don divorce

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Bill Gates and him wife, Melinda Gates don divorce

Bill Gates and him wife, Melinda Gates don divorce

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (235)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Full Winners List: BET Awards 2022

Full Winners List: BET Awards 2022

July 1, 2022
FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In