LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
The people wey dey live for Rumuigbo area, Port Harcourt, talk say one young man don die for water this morning as he dey try escape police arrest.
People wey see everything wey occur talk say, the man wey be site laborer, been dey work for one site for Chief Eze Baraba Street, Rumuigbo, when police men show.
People talk say di man been dey run enter di swamp as police been dey talk say dem go shoot am.
See as this old man thief laptop, hide am for him pant
We follow hear say; one person wey dey live for there been don call police make dem come arrest laborers for di site after he don dey tell di owner of the site make he remove the sand wey dey take block the gutter opposite him house.