LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Commissioner of Gender Affairs, Enugu State, Hon Peace Nnaji, want make women no dey give their husband breast milk, as na for only di pikin.
Di commissioner been talk dis one for one UNICEF media dialogue wey been get some journalists from South East, South-South and parts of North Central.
This na how she talk am:
16-year-old twin sisters wey carry belle give the same boy don born boys
“Breakfast is meant for babies and Noth their fathers. Mothers should stop feeding their husbands with their breast milk, it’s for their babies. It is wrong for mothers not to breastfeed their babies for fear of having flat or saggy breast.”
Di commissioner talk make mama dem, dey give their pikin breast only for di first 6 months of deir life, as e dey very good for di baby.