LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Execute Director of National Primary Health Care Development Agency, Faisal Shuaib don announce say Nigeria go receive 176,000 doses of di Johnson & Johnson Covid-19 vaccine on Wednesday, August 11th.
Di J&J vaccine na single shot vaccine according to Shuaib, e also dey safe and efficient against di Corona virus disease including di deadlier Delta variant.
COVID- 19: Federal Government of Nigeria don set August 16, for di phase 2 vaccination
Dem dey expect say e go boost Naija Covid-19 fight with di Delta variant.